Predict the outcome of today's match(get free #1,500 airtime)








Hi guys

Nigeria is playing today with france...

if am to support my father's land...i go say nigeria go win but if i look at wetin dey on paper ...Na france i go follow

But again i wan hear una view

predict correctly the 2 matches available today on this blog and u get a free #1,500 recharge card of the network of your choice

yes na me go give you

France vs nigeria  ???
Germany vs Algeria ???

predict the 2 matches correctly and get the card

No dulling

you have nothing to loose

O ya leave your prediction in the comment box

Comments

  1. NIGERIA 1 VS FRANCE 0
    GERMANY 2 VS ALGERIA 0


    ReplyDelete
  2. Nigeria 2-0 france
    Germany 1-2 algeria

    ReplyDelete
  3. Nigeria 0 - france 1. Germany 2 - algeria 0

    ReplyDelete
  4. FRANCE 0-2 NIGERIA
    GERMANY 1-2 ALGERIA

    ReplyDelete

Post a Comment