Predict the outcome of today's match(get free #1,500 airtime)
Hi guys Nigeria is playing today with france... if am to support my father's land...i go say nigeria go win but if i look at wetin dey on paper ...Na france i go follow But again i wan hear una view predict correctly the 2 matches available today on this blog and u get a free #1,500 recharge card of the network of your choice yes na me go give you France vs nigeria ??? Germany vs Algeria ??? predict the 2 matches correctly and get the card No dulling you have nothing to loose O ya leave your prediction in the comment box